Cifra Club

King

Fireboy DML

Cifra: Principal (violão e guitarra)
Selo Cifra Club: esta cifra foi revisada para atender aos critérios oficiais da nossa Equipe de Qualidade.
tom: D
Em
G    A    A
Ouuu aaaa
             Em    G   A
Fireboy here so
         A
(Shawdy pull up in the backside)


[verse 1]
Em                 G
 Gbemi sori bi gele
                           A
I'm a King, ma fi mi sere
                              A
All the girls calling me bebe
                       Em
See me see gbege (mogbe)
                                G
Fine boy wey con sabi sing again (chii)
                             A
Tell me wetin you need again
                     A
Omo forget see gbagbe
                             Em
Me I be complete package (ooo)



                          G
Me I fit fight for your love
                           A
But I no fit beg for your love
                       A
I no fit beg for your love
                          Em
I no fit beg for your love
                           G
Me I fit fight for your love
                             A
But I no fit beg for your love
                            A    Em
I no fit beg for your love, no

     G               A       A
Baby, baby se'mi bi oba (bi oba)
                               Em
I want you to treat me like a king
     G               A       A
Baby, baby se'mi bi oba (bi oba)


[verse 2]
Em                    G
   Wetin you need bebe?
                            A
I get sauce, get juice bebe
                             A
I get everything for you babe (as long as you dey)
      NC                             G
Bad boy wey you no fit use play game
                         A
I be King, ma fi mi cherie
                         A          Em
Girl you know so ma lo farawe (farawe)



                          G
Me I fit fight for your love
                           A
But I no fit beg for your love
                       A
I no fit beg for your love
                          Em
I no fit beg for your love
                           G
Me I fit fight for your love
                             A
But I no fit beg for your love
                            A    Em
I no fit beg for your love, no

     G               A       A
Baby, baby se'mi bi oba (bi oba)
                               Em
I want you to treat me like a king
     G               A       A
Baby, baby se'mi bi oba (bi oba)

Em                               G
Fine boy wey con sabi sing again
                            A
Tell me wetin you need again
                               A             Em         G
So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e (Shawdy pull up in the back)
  A           A
Fireboy here so
Outros vídeos desta música
    1 exibições
      • ½ Tom
      • A
      • Bb
      • B
      • C
      • Db
      • D
      • Eb
      • E
      • F
      • F#
      • G
      • Ab
    • Adicionar à lista

    Afinação da cifra

    Afinador online

      0 comentários

      Ver todos os comentários

      Conseguiu tocar?

      0Tocaram0Ainda não

      Grave um vídeo tocando King e nos envie!

      Entre para o Cifra Club PRO

      Tenha acesso a benefícios exclusivos no App e no Site

      • Chega de anúncios

      • Badges exclusivas

      • Mais recursos no app do Afinador

      • Atendimento Prioritário

      • Aumente seu limite de lista

      • Ajude a produzir mais conteúdo

      Cifra Club Pro

      Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
      Cifra Club Pro
      Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
      Ops (: Contenido disponible sólo en portugués.
      OK